Na cock wey cause serious wahala for history when dem cari am comot from Nigeria and now e be like say dem go return am. One Cambridge University college don announce say dem go return one of di Benin ...
Di death of 23-year-old Zambian student wey Russia recruit to fight for dem for Ukraine don make di family devastated. Dis na wetin im senior broda and sister tell BBC. No be only say im die but di ...
Di hacker behind one of di biggest cryptocurrency heist to date don return almost half of di $600m (£433m) of assets im tiff. Na on Tuesday di company dem tiff from, Poly Network bin confam di heist ...