"Na lack of knowledge dey make pipo see yoga as 'demonic' or 'religion". June 21 evri year na day wey United Nations set aside to celebrate yoga and di health benefit wey e dey bring to pipo. UN dey ...